Nigerian popular afrobeat artist Davido feature in Skiibii's new hit song titled "Baddst Boy" which save as s follow up after giving up Bygone Remix where he collaborate with American rapper and singer Dej Loaf which was released last month ago, to keep the buzz aside, Skiibii really tried to drop an exciting melody for his fans and lovers.
Shorth Insite Regarding This Song
Artist Name: Skiibii
Track Title: Baddest Boy
Album: God is Bigger Than Man
Year Released: 2022
Download And Vibe now!!!
Download
Beddest Boy Remix Lyrics by Skiibii & Davido
Davido
Baddest
Run check, oh ah
Skiibii wo wo wo woah
Davido
Bad belle lo po laye (Shekpe)
Kehinde le joju Taiye (owh)
Olohun ma gbe mi fun aiye
OBO tii gbe won sare
Who dey check am?
(Men dey)
Ton ba gbemu, we go reck am
(Number)
7 David Bechkam
And nothing fit to shake my mental
Don’t come close without permission
Men dey, wey get metal
Nothing wey go gbe mi condition
E’sho dey, I no get Alumi
Skiibii
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dеy see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dеy call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Skiibii & Davido
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow
Skiibii
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Skiibii
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow
End!!
Leave a comment about this song
We want to hear from you all!!!
Thanks for reading, kindly subscribe to receive the latest Naija songs on your mail and our latest update, and don't forget to share with friends and families.
Follow us on Facebook, Instagram, Twitter, telegram, WhatsApp group for the latest post.
1 Comments
Borgata Hotel Casino & Spa | DrmCD
ReplyDeleteBorgata 양주 출장안마 Hotel Casino 파주 출장샵 & 통영 출장안마 Spa. 안동 출장샵 1 Borgata Way, Atlantic City, NJ 08401. 당진 출장샵 Directions. 888.317.9988. Website. http://www.borgata.com/casino.